
So make I leave my babe con follow you wey get infection😡
✓LOVERS OF GOOD GOVERNANCE STUDENT OF PUBLIC ADMINISTRATION FAN OF BARCELONA FOOTBALL CLUB.

So make I leave my babe con follow you wey get infection😡

Thank God we have finally win King Ochacho from TikTok 😋

My first day at Uni. See yansh everywhere


time wey i suppose use hustle for jss2 i dey use am dey copy home economics note😭

I’ll go home and tell my babe that I don't know why my neck is paining😏

Remember it's not your job to Protect Your WOMAN from other MEN, It's her job to set boundaries..!!

If no be cut one, wetin I for dey here dey do.

Do whatever pays your bills , if society don't like it , make them sponsor am

Under this hot sun , poor man pilkin dey under dey beg site engineer to mix 3 bags of cement.

Married man stay away from unmarried women Married man stay away from unmarried women Married man stay away from unmarried women

In case you don't know Poverty is a weapon of mass destructions.


the realest thing someone can do is put you in a position to earn money…


We thank God, for waking up and making us to see the beautiful day of Wednesday morning. The morning will be good to us, so good morning to you all .