←
Agba Blog 👴🏿43,619 posts
Agba Blog 👴🏿 avatar

Agba Blog 👴🏿

@AgbaBlog1

The Funny Thing Be Say By Tomorrow Another Big Story Go Cover This Story Everybody Go Move On👴🏿 Web Dev💻 contactagbablog@gmail.com.📥 For ADs//•PRs Deal's📩

◷ Joined December 2024▧ 1,024 Photos and videos
Wilson Akosua Azibasameesaminaman avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
Wilson Akosua Azibasameesaminaman@Azibasamee·8h

We are addicted to distractions in this Country. Data is the major problem How can somebody be battling hunger and still no data to distract their mind. I don't blame those that Japa. If not distractions from cheating, it is infertility, El-nino, polygamy and even breast sef dey distract the leaders of tomorrow Kai Who do us

1:49
Zackas avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
Zackas@zackas_gtg·9h

Very smart of her

HerSoftEra avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
HerSoftEra@PrettyPee_01·6h

All my plans to hit 1k replies just fail🤧😹😹, but I still try abeg… If I never engage your posts, abeg come Dm make I return energy. We go again tomorrow 🙌

Post attachmentPost attachment
Celeb avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
Celeb@Celeb6phw·22h

Girls dont forgive gud guys 🤞 Dey only forgive bad guys 🤞

bboy $oft $XAGE avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
bboy $oft $XAGE@abiola_58583·18h

The funniest thing is that the girl 👧 for dey see this video like this 😂🤣

Godstime avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
Godstime@Wondercalz4·7h

Me wey date girl for almost one year she no gree me nack though na long distance relationship but anytime I dey around wey she go come visit she no go gree me nack, I no send sha cos I dey get my nack elsewhere so I no dey reason her then

Bólú🎉 avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
Bólú🎉@JohnJnr_·11h

Thank God for taking me to Jigawa, omo useless girls up and down.

holurehmy horlah avatar
⟳ Agba Blog 👴🏿 retweeted
holurehmy horlah@holurehmy·12h

Me way no know you self no go EVER FORGIVE YOU 🙄🙄😤😤