
Student of life


Student of life


fencist niggas make me chuckle man better start standing for something..

the funniest people in this whole discourse are those watching their mutuals slowly unravel in real time, and the only thing them fit reply with na “lol omo”; yes your tl friend supports APC, call him tf out.

Careful they will ask if it's by force to play games or afford a console , or just enjoy your life . Mind you in other countries some people just need to work few days to get the game easily .
Economy so bad, 95% of Nigerians can’t afford to play GTA VI 😭💔

the worst part about being from a third world country, like Nigeria, is watching your potential get consumed by problems that should not exist in the first place.

It’s just crazy when you have been at a certain level and it would be like you stooping to low to ask for help.
I dey in tears dawg. He never rough reach this extent for me before

this government just dey make am worse bruh, I no fit believe say I go still see people wey dey shout “on your mandate we shall stand” this year. Even if you dey tribalist, the suffer sabi your tribe??
I dey in tears dawg. He never rough reach this extent for me before

the other day, i was driving and legit burst into tears. this year is my best year financially but also my worst year! made so much money but with nothing to show for it
I dey in tears dawg. He never rough reach this extent for me before

I don pass this stage na, I no Dey even find anybody respect again. I just wan guide and avoid talking to anyone.

Iffu tears up finish,, yu wipe off and heads up… me sef just cry finish Tears won’t save us as men but then,, we still gotta let the emotions out when needs be !! Stay Strong,, Stay Giggle

People are suffering but the president is putting out mortgage that only less than 5% of the population can afford.
Me and momsi ate once yesterday and it was by 4pm and no be say I forget chop or I no dey hungry, nothing just dey guy Food, I would have never thought I go eventually dey this stage. Last time e happen to me was 100l in 2022

Me and momsi ate once yesterday and it was by 4pm and no be say I forget chop or I no dey hungry, nothing just dey guy Food, I would have never thought I go eventually dey this stage. Last time e happen to me was 100l in 2022
I dey in tears dawg. He never rough reach this extent for me before

i try to just tweet sports and basketball but i can’t ignore the nonsense going on here politically sksksksk..

