

✓Let engage in follow back immediately


I choose Zino over davido I choose Zino over wizkid I choose Zino over seyi vibes Add yours…..

I don’t know that there will be a day my own Zinodicts family go dey drag me 🤣🤣🤣🤣


Omoh as e Dey go like this e be shey me too go buy one maruwa put ham for my sitting room.. maybe another music idea fit come 😹Fuji maruwa

I dont think there will be one day My idolo will reply to my tweets 🥹🥹🥹🥹 i love you till eternity 😈👑


From my observations , I noticed I am allergic😰😰😰 to :- Shawarma🥖, Pizza🍕, Hotdogs🌭, and Chicken and chips. 🍗🍟 If you no see me chop am nobi sey ano wan buy am, na allergy. And anything I can't eat , I can't buy for someone.. So , if you see me, no ask me to buy u any of these oo




If you too dey talk, you go talk Wetin you no suppose talk.

Nothing shows a man’s character more than what he laughs at.


I need this gif on Facebook 😕

My account is nit growing at all, You all should help me