
I rebuke every curse when Zinoleesky fans don lay on me 😂 This people no get joy o Strong strong curse o 😂 💔💔

★ 𝙽𝙾 𝚂𝙸𝙶𝙽 𝙾𝙵 𝚆𝙴𝙰𝙺𝙽𝙴𝚂𝚂 ★ 𝙰𝚁𝚂𝙴𝙽𝙰𝙻 ★

I rebuke every curse when Zinoleesky fans don lay on me 😂 This people no get joy o Strong strong curse o 😂 💔💔

I want to sell my account, make person see food chop abeg. This account is for sale for only serious buyer!




"You attract what you fear", ahhh ahhh ahhh I fear BIG BOOBS, BIG ASSSSSSSSS ahhhhhhhhhhh🔥🔥


As soon as you dey use one trade comot drawdown, market don use another trade put you back inside another drawdown




Me borrowing money from opay to pay back palmpay before the due date 😂
How life has been lately, solving one problem automatically creates a new one 😭



