Even on my worst days, God remains the same. 🙏🏽❤

Philippians 4:12-13.

Even on my worst days, God remains the same. 🙏🏽❤

Or sporty 😂
“Chop wire, give all the glory to Forex.” 😂💸

We just can’t stop 🤦🏽♂️
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

na everyday I dey cry I dey beg God
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

I don calm down delete everybody contact wey dey my phone. I just wan start a new life… 😮💨

Life go far!
As you feel say e tough for your side, another person dey price GLE 63S and BMW M4 Coupe. 😂🏎️

Guy e crazy gon
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

Mrs Bimbo Olayitan Basic Science Teacher Alfredo College. Na God go help me punish you. I just remember wetin you do me inside boys’ restroom. 😭💔

Honestly I sey that level right now
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

omo i don use all my money take risk, money no still fall out 💔
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

You just talk everything way dey worry me right now… the moving rough
Nobody sad reach nigga wey dey put in effort every single day and still no dey see results. 💔

People don do me bad, but kò sòrò. Less love, more Igbo. 🍃❤️🩹

Bruhhh 💔