

✓Building wealth, living with purpose. Brand | Lifestyle | Fitness I post what I see, what I think and what makes me laugh let's grow here. DM open


Omor, i don need babe, make una help me, even if na mad person

Keep your circle small, your mind quiet, and your plans even quieter.

Where do broke people get sex from? Where do single people get sex from? For ur mind na only you the enjoy your heaven baby abii? Don’t rage-bait me.🤧😂



THE MOMENT EGUNGUN ASKED CARTER EFE TO MENTION fiVE THINGS HE MISSES ABOUT JASMINE, AND HIS RESPONSE WAS.😭💔😂

Person talk sey na this kain faces you go see when you buy GTA 6 from Ikorodu 😂. Na undercover NURTW boys go full your GTA VI 😂 😂 😂



The easiest way to go broke as a Nigerian is to be living a normal life 😭



That year i text Nicki Minaj tire sha Wetin i No tell am I even give am my opay

The way people walk so calmly after holy communion, you will think nobody gives doggy

Una Dey craze sha God way talk say ask and it shall be given Knock and the door will be open Na fool for Una eyes abi ??? “I want an intentionional man A man that will look at me and know what I want” Una mama. Why Una no talk so for God