
I didn’t see Dangote sugar so I bought Golden pe…

💙❤️#chelsea #wizkid, here to drop spoilers for any series I watch.... dm for ads and Promos 00033695

I didn’t see Dangote sugar so I bought Golden pe…

This man come resemble General Muritala Mohammed on top 20 Naira note.
Congratulations to my dad, he just joined the Nigerian Air Force! 🥺❤️🔥

I remember this clip like yesterday, the more you watch it the funnier it gets 😂😭

He reach my Pedri, she wan use pikin tie me down Chidera, no be me give you belle oh😭

Nah when my subscription go soon finish dem just Dey give me??
I buy blue tick since 2 weeks ago Blue tick no show I never get banger tweet since then I thought as much ooo 😭

Sorry, just Pedri back and go and change your clothes
Fell in the gutter on my way to meet my babe Omo, from my head to toe don Bellingham 💔


“Life na pedri by pedri” When e go reach Barcelona pedri to win the 6th ucl
This tweet is unavailable

“Life na Pedri by Pedri” When e go reach Bellingham Pedri to win World Cup?

Estevao ----- Yinka Alaseyori (😂😂😂😂😂😂) Pedri ------- Yinka Quadri (🤬🤬🤬🤬🤬🤬🤬)
How many yinka alaseyori score for you this season?


Make she no later Gavi ur life 😂
She get YAMAL💔💔


see that ore agbako wey dey for comment section, e good as wizkid no send am 🤣😂

This song will influence a lot of people to cop naira marley’s marlians fest tickets, a different type of rave will be witnessed on that very day, he is truly the hardest !
Here’s the snippet. Panti ewa out this friday🔥🔥
