

✓Football, Inspirational quotes, Bible, Health, Fashion



Una just dey tell us to take risks, but which kind risk exactly una dey talk about? Ritual, drugs, or travelling through the Sahara Desert to Libya? Make una explain the kind risk wey una mean.

I just hope there weren't any crocodiles 🐊 in that deep water?🥹🥹

All of us con broke, I no fit bill you, you no fit bill me Tight settings 💔



every Girl wey Dey my contact list na CEO, except from three Girls. I go soon block them …they no really take their life serious 🧐


Why do I always calm anytime things stop working for the moment


Can you accept this for breakfast or is it too much? 🤔


Every Nigerian girl needs money not love 🤤, Them just dey do cover cover lol.


This year has been my worst year, also my best, Alhamdulillah.