←
bitozyn2,951 posts
bitozyn avatar

bitozyn

@bitozyn

YNWA …

◷ Joined February 2025▧ 563 Photos and videos
bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·5h

Tactics wey go make Enrique quit psg😂😂 “Do you really think I am expecting a phone from any of you”😂😂

0:04

All of you are just silly Do you really think I am expecting a phone from any of you?😂🥱 The phone I want sef una no fit afford am😂😂

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·6h

Omo people wicked ohhhhh You for kuku carry gun nau

Post attachment
bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·6h

Jord what a guy That guy go later make me change this my huwaei P99

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·8h

🥶

0:21

Me and you fit dey talk back to back everyday, make I just stop to reply you over one random Tuesday, no overthink am. It’s not you, it’s me.

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·9h

😭😭Wetin be dis nauu

Post attachmentPost attachment

Facebook people really dey their own world😭 Just saw a post saying osihmen proposed to Regina Daniels😭😭 And the comments Dey eat am up

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·10h

Facebook people really dey their own world😭 Just saw a post saying osihmen proposed to Regina Daniels😭😭 And the comments Dey eat am up

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·10h

“Lil durk the king of OTF” For you wey Dey duste😭 Some people just dey their own world for this internet tbh

Post attachment
bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·14h

If you dey find sugar mummy just go for Shiloh 2026…when oyedepo calls out for women looking for fruit of the womb na then you go start dey scout Thank me later

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·14h

Biko wetin be dis?😭😭

If as a man you never attempt suicîde then life never really hit you hard

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·16h

If dem explain Nigeria for you and you understand…e mean say you gaan sef dey mad

Post attachment
bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·16h

This one go remain underground till him die

0:45

Worst song of 2026??

bitozyn avatar
bitozyn@bitozyn·17h

Naso una hate this man reach?😂😂

Post attachmentPost attachment