
I said it and I did it.. Love God 🙏🤍🦅
The signs are clear… Grand audit incoming 🤍🌹🦅
View quoted post ↗
God will fund the vision

I said it and I did it.. Love God 🙏🤍🦅
The signs are clear… Grand audit incoming 🤍🌹🦅
View quoted post ↗
“Wizkid is the number for me, he will still be relevant in 20 years, he’s the best, Davido shouts too much. Asake is my number 2, then Burna Boy number 3. - Liverpool Youngster Nyoni

I for just be girl... One pink iphone, two wigs and one mumu boy, my life don set..😂💔



Nobi like this you dey for phone o! 🤣🤣🤣🤣🤣
For $1 million? Na him go beg for my mercy. 😂

Na wetin some of Una want in life be that na


You sabi how many times I don write am for prayer request say next life make I be woman,bi dey beg God with all my heart 😂

Agbo agbo agbo agboooohoo 😂😭💔
Finally found the original Agbo Jedi video! 😂😭
View quoted post ↗


It’s not as easy as it seems o only if you know what most of em girls go through Let me be using my blackberry jeje

My brr you no lie , but hand don dey meet them oo


Omo see settings 😂😂
I for just be girl... One pink iphone, two wigs and one mumu boy, my life don set..😂💔
View quoted post ↗