

✓introvert...








nobody wey I pity pass people wey dey learn graphics design.



"Just make money first, the girls will come" come do wetin?


English hard pass maths but people no know, Where to put punctuation is so important

If you see me for real life I really look like my problem 💔

