
MAKE I FIRST INFORMATION U MARESCA NO DEY WIN MATCH FOR DECEMBER OHH 😂

⚽ Football is my blood ❤️•💙 @ChelseaFC•🇮🇹 Marco Palestra fan• Football • Banter • Memes 🔔 Turn on notifications•📩 DM for promo 📧 akuvictor058@gmail.com

MAKE I FIRST INFORMATION U MARESCA NO DEY WIN MATCH FOR DECEMBER OHH 😂

The Soul Never Thinks Without A Picture.


Kai Havertz
YOUR CLUB IS PLAYING A FINAL. 90TH MINUTE. YOUR TEAM IS LOSING 1–0. YOU GET ONE CHANCE TO BRING ON ANY PLAYER IN FOOTBALL HISTORY. WHO ARE YOU BRINGING ON? 👀🔥

PERSON SAY “HOPE SAY I DEY SAFE BEFORE THEM GO ESTEVAO ME” 😂😂 WATIN ESTEVAO MEAN 😂😂
MY MOTOR DON GAVI , E NO GREE START AND I GET DEFENCE FOR SCHOOL TOMORROW ABEG E GET ANY MECHANIC WAY FIT PEDRI UP FOR ME THIS NIGHT MAKE HIM COME WORK AM 💔😭

Pushing P😭😭😭
I just saw my Junior Waec result and I wept


Remontada 🔥🔥
name one thing better than Sex

Barcelona needs defenders for sure ,otherwise we will end up in a bad situation,they must go into the market come January.

MY MOTOR DON GAVI , E NO GREE START AND I GET DEFENCE FOR SCHOOL TOMORROW ABEG E GET ANY MECHANIC WAY FIT PEDRI UP FOR ME THIS NIGHT MAKE HIM COME WORK AM 💔😭

E no get Wetin Mbappe get wey him no get but e get Wetin him get wey Mbappe no get😁
E get trophies pass Mbappe ? I no understand 😂

I would have loved to join this trend but as I no get banger nko
Quote with your top 2 banger posts during this last international break.


Chelsea woman Club 1-0 win against PSG today 5 games won, Zero goal conceded. Top of the UCL table.

I JUST REMEMBER SAY MY SUBSCRIPTION GO EXPIRE IN 4 DAYS 🙆♂️🙆♂️ MAKE ONE PERSON PEDRI UP FOR ME NA 😭

Omo my X subscription remain 2 days before e go AMAD 😭 😭. I don’t have money to renew it 😭