


just been busy stacking the pape. @realmadrid @vinijr


life is(not) good.😊


almost got strangled to death today btw.

i don discover wetin low pass rock bottom, na that stage i dey currently 💔


ti n ba sè lu ò ma ma dun
Gbogbo àdáwọ́lé mi á yọrí sí rere


Once i guide i go first enter one music studio, drop Ep on all the pain and suffer wey my eye see when I no guide


any motive to make $, i am there.

“she was being sarcasm”
she was being sarcasm nau, weirdo🥀



Today no even be like weekend, normal normal Man Utd suppose don dey lose 2-0.
