←
Bᴀɢʏ32,202 posts
Bᴀɢʏ avatar✓

Bᴀɢʏ ✓

@thisizbagy

ʙɪɢ.W.

◷ Joined October 2023▧ 2,506 Photos and videos
ᜰ avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
ᜰ@socetyhatesjay·1h

home remodeling in GTA6

0:27
Bᴀɢʏ avatar
Bᴀɢʏ@thisizbagy·2h

9pm btw u go enter campus u and 99 others go dey smell the same 😭

‏ِ avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
‏ِ@karoblaqx·4h

one thing i love about life is growth. walahi as long u no dull ur self u no fit dey one spot for 5years. you go surely evolve.

Bᴀɢʏ avatar
Bᴀɢʏ@thisizbagy·3h

god make moisturized man dey tell me say I Dey lazy 😭

1:13
Miide Adams avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
Miide Adams@adams_miide·4h

before sex: boy texts girl girl responds 12 hours later after sex: girl texts boy boy replies next week

Bᴀɢʏ avatar
Bᴀɢʏ@thisizbagy·6h

“ hope say una sabi type congratulations cause I go soon need am ” bro just buy whatever u want to buy and stfu no one gives a fuck Mann.

xx.masco.exe avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
xx.masco.exe@Emmasco61·11h

everything wey gunna dey talk when e dey rap,seyi vibez don clock am since but na just yoruba version.

xx.masco.exe avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
xx.masco.exe@Emmasco61·11h

as i remember say the country wey i dey currently,president actually share 50k on randoms as campaign strategy i no fit sleep. as an example,it’s just like saying trump shares 500 bucks to random citizens as campaign,(which can never happen),you hear how diabolical it sounds?

xx.masco.exe avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
xx.masco.exe@Emmasco61·11h

university security officials btw,dem dey always feel like God.

xx.masco.exe avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
xx.masco.exe@Emmasco61·12h

get one unilag babe for my snap,she go dey send streak as chat and na everytime she dey streak. she go date today dey send those streaks as chats,i wan mad 😭💔

ًًًً avatar
⟳ Bᴀɢʏ retweeted
ًًًً@nobodylikestar·13h

i’d be considered a monster in japan, wtaf is that size? 😭